Eko Lagos

De ES - Lostpedia

"Eko Lagos" es la canción que suena en un bar nigeriano en "The Cost of Living". Es una canción escrtita e interpretada por Femi Kuti, hijo del legendario Fela Kuti. La canción salió al mercado en el 2001 en el álbum Fight to Win.

Lyrics


I close my eyes
Come relax now
I try to find peace
Inside my mind
My mind, my mind
Na so this sleep
E carry me go! Far away
E carry me go
Na so this sleep
E carry me go! Far away
E carry me go

In this sleep
I start to dream
That our world Wey we dey
Start to change
In this sleep
I start to dream
That our world Wey we dey
Start to change
There was peace - Oh Yes!
Oh yeah yeah yeah yeah!

Oh Yes! There was peace
Suffering start to go away

Oh Yeah! There was peace
For the dream, money start to flow everywhere

Oh Yeah! There was peace
The dream sweet oh! Oh!

Oh! Oh! Oh! The dream sweet

Until I wake-up, come see say
I still dey for the suffer of Eko oh!

Eko oh! Lagos Africa
Na this dream I dream
Make me sing about Lagos oh!

Eko oh! Lagos Africa
Na this dream come make
Me sing about Eko oh!

Eko oh! Lagos Africa

Like I dream make things start
To better for Africa

Eko oh! Lagos Africa
Like I dream make things start
To better for Rwanda

Eko oh! Lagos Afrrica
Like I dream make things start
To better for Africa

Eko oh! Lagos Africa


Música vde
Producción PartituraBanda sonoraMichael GiacchinoStephen M. DavisGeorge DrakouliasAlex LevyRandall PosterTim SimonecJim SitterlyDan WallinHollywood Studio Symphony
En la serie Are You Sure?Building a MysteryCarrie AnneCatch a Falling StarCoconutDelicateDowntownEko LagosEasy MoneyGood VibrationsHe's EvilI Got You (I Feel Good)I Feel Like Going HomeI Shall Not Walk AloneI WonderLa MerLeavin' On Your MindMake Your Own Kind of MusicMoonlight SerenadeMy ConversationOutsideRedemption SongScentless ApprenticeShambalaSlowlyTogether NowVoi Che SapeteWalkin' After MidnightWash Away (Reprise)Marcha NupcialWonderwallYou All Everybody
Bandas DriveshaftGeronimo Jackson
Eventos Official Lost Podcast: Orquesta EspecialOfficial Lost Video Podcast: Orquesta EspecialThe Lost Symphony